Cookies help us deliver this site and services. By using this site and our services, you agree to our use of cookies.
Got it

DAALU (thank you) by Godson_p_ft_j_lyrics

Album: IMELA
By:
godsonp_music

Duration

3:22

Genres

Other

Description

A Gospel song that centres on Thanking God for all he has done for us, so join me let's thank him

show more...

Lyrics

Verse 1 My God o na u be my all My maker and defender That's y I no dey shake at all o No matter what lies b4 me Refrain Cos everything I get o Na u make am possible My God o And evrything that I need With u I no dey fear Dem go come o Chorus That's y I lift u (Higher higher eeh) That's y lift u (Higher higher eeh) That's y I lift u (Higher higher eeh Daddy m oooo)2x Ana m asi gi (Daalu eh eh) Ana m asi gi (Daalu eh eh) Ana m asi gi (Daalu oru ooo papa m ooo) Verse 2 Now I walk with a swagger And a holy ghost ginger I no dey shiver at all o Na who be u wey won stop me I'm but u don't know me My help cometh from the hills 2nd Refrain Cos everything I get o Na u make am possible My God o And evrything I need o o o With u I no dey fear Dem go come o (Chorus) Bridge My God dey (Kampe) My God dey (Kampe) My God dey (Kampe kampe kampe)2x (2nd Refrain) (Chorus)

© Amazing Media Group 2007-2024
About | Cookies & Privacy